Connect with us


Music

Download: Falz – Follow Follow [Audio+Lyrics]

Published

on

Multi-gifted Nigerian rapper, Falz is out with his widely-anticipated fourth album Moral Instruction’, a very timely and conscious masterpiece which critically addresses the current state of events across Nigeria.

Off the ace entertainer Falz’s newly released Moral Instruction Album under his BahdGuy Records Imprint, TopNaija.ng brings to you ‘Follow Follow’.

Listen, download and share!

DOWNLOAD MP3

Falz – Follow Follow Lyrics

[Verse 1]
Shakara kpo
A la kori
E mi ti mi olowo la kpo mi
follow follow wan kill the boy boy
E just dey go like zombie
OG na God I take beg
Una no go fit to stop my fake flex
My foneh(fake accent) takes my complex
Teacher don’t teach me nonsense
Me I want to rock the latest
Shey you no dey feel my swag dey make sense
I dey tell the boys of how I go take spend
Even when I know account e dey red

[Bridge]
My mates dem dey reason how to make bread
Me I still dey wonder how I go take blend
I go need to talk for matter wey trend
You for see the likes on top my jpeg

[Bridge]
(Sample from Fela’s song)
No brake
No jar
No sense
Aja oh
ro ja a jo
I beg God
where the parole
I don show
Oh no no no
I must blow
Gimme large
chop kobo
anyhow
come collect
how you acting like you no know oh

[Verse 2]
Na me and you go dey inside the trouser
I see wetin David buy for chioma
I need to break my back to feel among nah
Came here a ti boys no jora
shori wedding Banky and Adesua
sho ti gbo kpe
Toke ti wa range rover
we fu ya
I go borrow pose nah
I go be the talk of the town
I go take over
I need followers
E dey important
to see pesin dey Lekki wey dey pop yansh
I need HPB
I need congrats
I need mentions
I need more

[Bridge]

My mates dem dey reason how to make bread
Me I still dey wonder how I go take blend
I go need to talk for matter wey trend
You for see the likes on top my jpeg

[Fela]
No brake
No jar
No sense
Aja oh
ro ja a jo
I beg God
where the parole
I don show
Oh no no no
I must blow
Gimme large
chop kobo
anyhow
come collect
how you acting like you don’t know oh

[Fela]
No brake
No jar
No sense
Aja oh
ro ja a jo

 

 

 

 

Nigeria’s top youth newspaper - actively delivering credible news, entertainment, and empowerment to 50 million young Africans daily.

Advertisement
Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Trending