Connect with us


Video

Efe – Africana

Published

on

Efe – Africana video

Efe – Africana Lyrics 

 

Somebody!

Ka ti ke mu keke

Call me girl

So kulu mu keke

Alomi girl

So kulu mu keke

Selomo body

So kulu mu keke 

 

 

Africana!

My baby girl Africana

Every time wey she dey ring gbekus

Me I dey bring e banana

Africana

My baby girl Africana

Every time wey she dey ring gbekus

Me I dey bring e banana

Ka ti ke mu keke

Call me girl

So kulu mu keke

Alomi girl

So kulu mu ke

Selomo body

So kulu mu keke

Ka ti ke mu keke

Call me girl

So kulu mu keke

Alomi girl

So kulu mu ke

Selomo body

So kulu mu keke 

Oh Africana (cana)

She go like wear my designer (signer)

She no go give me wahala (hala)

Love you from Naija to Ghana eh

Oh Africana (cana)

I go like buy you designer (signer)

Whether na Gucci or Prada (Prada)

We go tinini dey tana

 

Come give me the kiss and let me smoke it yeah

(Smoke it yeah girl)

With the way you whine girl

You provoke it yeah 

Africana! My baby girl Africana Every time wey she dey ring gbekus Me I dey bring e banana Africana My baby girl Africana Every time wey she dey ring gbekus Me I dey bring e banana Ka ti ke mu keke Call me girl So kulu mu keke Alomi girl So kulu mu ke Selomo body So kulu mu keke Ka ti ke mu keke Call me girl So kulu mu keke Alomi girl So kulu mu ke Selomo body So kulu mu keke

 

She give me that sweet,sweet love Sweet, sweet love That kin sweet sweet love Original sweet sweet love I love your sweet sweet love Sweet sweet love Sweet sweet love Liberian sweet sweet love Soweto sweet sweet love Namibia sweet sweet love Come give me the kiss and let me smoke it yeah (Smoke it yeah girl) With the way you whine girl You provoke it yeah 

Africana!

My baby girl Africana

Every time wey she dey ring gbekus

Me I dey bring e banana

Africana

My baby girl Africana

Every time wey she dey ring gbekus

Me I dey bring e banana

Ka ti ke mu keke

Call me girl

So kulu mu keke

Alomi girl

So kulu mu ke

Selomo body

So kulu mu keke

Africana

My baby girl Africana

Nigeria’s top youth newspaper - actively working to deliver credible news, entertainment, and empowerment to 50 million young Africans daily.

Advertisement
Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Trending