Connect with us


Music

Download: Korede Bello Ft. Asa – Somebody Great

Published

on

Mavin Records brings to you Korede Bello‘s new classic single titled – Somebody Great, featuring the sensational pop/jazz singer, AsaKorede Bello finally did an outstanding song with one of his beloved mentors in the game, and it turned out to be awesome as usual.

If you think Korede Bello is quitting anytime soon, then you had better think again. He is definitely here to stay; even amid the speculations that he will not deliver another impressive tune after his massive Hit “Godwin”, he has definitely proven himself yet again.

Listen, download and enjoy!

DOWNLOAD MP3

LYRICS

I am no longer a child
bear bear don show
junior don grow oh
no no hmmm
i am so fit for my life
eyi oluwa logo oh
feranmi don go oh
no no no
brother if i don dress dey go
if you sabi me before
as we dey sing ka kiri eko
dem tell me story story oh
but now i thank God for saving me
thank God for loving me
me i thank god for taking me [– Korede Bello]
From nobody to somebody
to somebody wey dey spray millions
to somebody wey go save billions
somebody great eyon kpataki
from nobody to somebody
shebi na god wey dey do am for me
shebi na god wey go do am for you
somebody great eyon kpataki [– Korede Bello]
Ohooooooo ohoo
somebody great olo kiki
ohooooooo ohoo
somebody great eyon kpataki
from nobody to somebody
shebi na god wey dey do am for me
shebi na god wey go do am for you
somebody great eyon kpataki [– Korede Bello]
Ohooooooo ohoo
somebody great olo kiki
ohooooooo ohoo
somebody great eyon kpataki
from nobody to somebody
shebi na god wey dey do am for me
shebi na god wey go do am for you
somebody great eyon kpataki– Korede Bello]
Ohooooooo ohoo
somebody great olo kiki
ohooooooo ohoo
somebody great eyon kpataki
from nobody to somebody
shebi na god wey dey do am for me
shebi na god wey go do am for you
somebody great eyon kpataki– Korede Bello]
Ohooooooo ohoo
somebody great olo kiki
ohooooooo ohoo
somebody great eyon kpataki
from nobody to somebody
shebi na god wey dey do am for me
shebi na god wey go do am for you
somebody great eyon kpataki – Korede Bello]
Ohooooooo ohoo
somebody great olo kiki
ohooooooo ohoo
somebody great eyon kpataki
from nobody to somebody
shebi na god wey dey do am for me
shebi na god wey go do am for you
somebody great eyon kpataki

Nigeria’s top youth newspaper - actively working to deliver credible news, entertainment, and empowerment to 50 million young Africans daily.

Advertisement
Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Trending