Connect with us


NEWS

Young lesbian gang spotted smoking weed publicly at hotel in Delta state

Published

on

A Facebook Page dedicated in dishing out its news in pidgin, Sapele Oghenek has posted pictures of young girls smoking weed at Peemos Hotel yesterday.

According to their exclusive report, the girls are deeply involved in Lesbianism, Drugs and Violence. Read What they wrote below. Its in Pidgin;

“Report enter studio say as we expose Tiana yesterday for her illicit acts,our studio record some small idiots,wey nor dey bath well,as dem gather for Peemos Hotel today dey smoke weed publicly and dey discuss Tiana (deir gang issue)

and d one with white,wey her name na Rejoice, wey carry dread talk say,she go deal with Tafia on everyday thing,why the blue one wey be Lesbian partner to the one with white,wey her name na Sarah,and wey wear blue begin talk anyhow.

As we speak this little girls don dey practice lesbianism and dey smoke and drink hard drugs to kill deir cells. We dey call on deir family members to carry them Sidon and borrow them sense before them go begin catch enemies for deir family head.

Na who like Jail,dey find Tafia for street. Life na sense. Na deir pictures wey dem use take dey smoke and seduce deir selves dey attached to this post so.”

Nigeria’s top youth newspaper - actively delivering credible news, entertainment, and empowerment to 50 million young Africans daily.

Advertisement
Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Trending