Music
Yemi Alade – Shake Ft. Duncan Mighty
Effyzie Music diva Yemi Alade is getting ready to release her sophomore album which she called Woman of Steel (WOS), of which we’ve heard “Home” and “Give Dem” now we have this masterpiece song titled Shake featuring the port Harcourt first born Duncan Mighty.
This is one stunning jam, let’s keep our phone cord’s glued to our ears as we jam this song.
Shake lyrics
Obu Wene Mighty, Yemi awua
My body dey shake
E dey shake pass earthquake o
My body dey shake
Kudi no be fake
See as e set inside e high waist o
Come and take cake
Ahhh
Wawa
Awawawa
I no go fit to shout
You get head
Boy no be mouth
Don’t start, don’t start wetin you no go finish
Don’t start, don’t start wetin you no go finish
How you do am?
When you do am
The way you do am
And when you do am
How you do am?
When you do am
The way you do am
And when you do am
Boy you make me fall in love
My body dey shake
E dey shake pass earthquake o
(I really want you to do…)
Amanda make you loose control
And ya, and ya know you fit to be on my throne
Girl you make me wawawawa
Awawawa
Now I no fit shout
I like gyal everything ya do
E dey blow my mind
Don’t start, don’t start wetin you no go finish
Don’t start, don’t start wetin you no go finish
How you do am?
When you do am
The way you do am
And when you do am
How you do am?
When you do am
The way you do am
And when you do am
Boy you make me fall in love
My body dey shake
E dey shake pass earthquake o
(I really want you to do…)
My body dey shake
Kudi no be fake
See as e set inside the high waist o
Come and take cake (oh baby)
Ahhh
Wawa
Awawawa
I no go fit to shout
You get head
Boy no be mouth
Don’t start, don’t start wetin you no go finish
Don’t start, don’t start wetin you no go finish
How you do am?
When you do am
The way you do am
And when you do am
How you do am?
When you do am
The way you do am
And when you do am