Lyrics
Ojemba ft. Olamide. Phyno [Lyrics]
Phyno has once again collaborated with his frequent musical partner Olamide to create a promising new song called ‘Ojemba.’
The song’s official lyrics have been made available for your reading pleasure below.
Mad oh!
Hmmmm
Wa!!!Oluwa cover me oh
Man no fit be God oh They wan make I slow down oh But I no go look back oh Ọ kwa Chukwu na-enye oh E dey sweet me for belle oh Ife ọ sọlụ fa mebe oh Abụkwa m ojemba enwe iloGod cover me for my front and my back oh (Ojemba enwe ilo)
You wish me to fall, I go jump, I go pass oh (Ojemba enwe ilo) Chasing the bag, ife anyị na-achọ bụ ego mbute (Ojemba enwe ilo) No weapon fashion against me shall prosper oh (Ojemba enwe ilo)This little light of mine oh, I’m gonna let it shine oh
See wetin God don design oh (Ojemba enwe ilo) This little light of mine oh, I’m gonna let it shine oh See wetin God don design oh (Ojemba enwe ilo)If I fall, I rise, I got my eyes set on the prize
You know say shoe get size And all my shoes na designer Heavy is the head wey dey carry the crown Omo, my shoe no go fit any man Even if I dey for dungeon or underground Oluwa cover me anytime And if you snooze, you collect And if you loose, dem forget you, my guy, you go quench So many goons for my set Many goons wey dey para Wey dey zazu for the bench oh We can’t stop, we carry shinning armor On our way to Zion All my guys them be Lion Won bi iya wonGod cover me for my front and my back oh (Ojemba enwe ilo)
Obstacle come, I go jump, I go pass oh (Ojemba enwe ilo) See, no looking back, ife anyị na-achụ bụ ego mbute (Ojemba enwe ilo) No weapon fashion against me shall prosper oh (Ojemba enwe ilo)Anyị ga na-eje eje, na-abata abata oh, ewoo (Ojemba enwe ilo)
And fa ya na-akụ aka ma anyị bata abata oh, ewoo (Ojemba enwe ilo) Gwa onye na-ewe iwe, ya belụ ebelụ, ewoo (Ojemba enwe ilo) No weapon fashion against me shall prosper oh (Ojemba enwe ilo)This little light of mine oh, I’m gonna let it shine oh
See wetin God don design oh (Ojemba enwe ilo) This little light of mine, I’m gonna let it shine oh See wetin God don design oh (Ojemba enwe ilo)