Connect with us


Lyrics

Ojemba ft. Olamide. Phyno [Lyrics]

Published

on

Ojemba ft. Olamide. Phyno [Lyrics]

Phyno has once again collaborated with his frequent musical partner Olamide to create a promising new song called ‘Ojemba.’

The song’s official lyrics have been made available for your reading pleasure below.

Mad oh!

HmmmmWa!!!
Oluwa cover me ohMan no fit be God ohThey wan make I slow down ohBut I no go look back ohỌ kwa Chukwu na-enye ohE dey sweet me for belle ohIfe ọ sọlụ fa mebe ohAbụkwa m ojemba enwe ilo
God cover me for my front and my back oh (Ojemba enwe ilo)You wish me to fall, I go jump, I go pass oh (Ojemba enwe ilo)Chasing the bag, ife anyị na-achọ bụ ego mbute (Ojemba enwe ilo)No weapon fashion against me shall prosper oh (Ojemba enwe ilo)
This little light of mine oh, I’m gonna let it shine ohSee wetin God don design oh (Ojemba enwe ilo)This little light of mine oh, I’m gonna let it shine ohSee wetin God don design oh (Ojemba enwe ilo)
If I fall, I rise, I got my eyes set on the prizeYou know say shoe get sizeAnd all my shoes na designerHeavy is the head wey dey carry the crownOmo, my shoe no go fit any manEven if I dey for dungeon or undergroundOluwa cover me anytimeAnd if you snooze, you collectAnd if you loose, dem forget you, my guy, you go quenchSo many goons for my setMany goons wey dey paraWey dey zazu for the bench ohWe can’t stop, we carry shinning armorOn our way to ZionAll my guys them be LionWon bi iya won
God cover me for my front and my back oh (Ojemba enwe ilo)Obstacle come, I go jump, I go pass oh (Ojemba enwe ilo)See, no looking back, ife anyị na-achụ bụ ego mbute (Ojemba enwe ilo)No weapon fashion against me shall prosper oh (Ojemba enwe ilo)
Anyị ga na-eje eje, na-abata abata oh, ewoo (Ojemba enwe ilo)And fa ya na-akụ aka ma anyị bata abata oh, ewoo (Ojemba enwe ilo)Gwa onye na-ewe iwe, ya belụ ebelụ, ewoo (Ojemba enwe ilo)No weapon fashion against me shall prosper oh (Ojemba enwe ilo)
This little light of mine oh, I’m gonna let it shine ohSee wetin God don design oh (Ojemba enwe ilo)This little light of mine, I’m gonna let it shine ohSee wetin God don design oh (Ojemba enwe ilo)

 

Fenton is a talented and experienced news and entertainment writer at TopNaija, passionate about sharing stories that matter. With a keen eye for detail and a talent for crafting engaging and compelling content, he has built a strong reputation as a reliable and insightful writer. Fenton is a dedicated and talented writer committed to producing high-quality content that is informative, entertaining, and engaging.

Advertisement
Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Trending