Connect with us


Lyrics

Moses Bliss — Daddy Wey Dey Pamper

Published

on

Talented Nigerian gospel singer, instrumentalists and minister, Moses Bliss emerges with an astounding song tagged “Daddy Wey Dey Pamper.”

To give this tune more magic touch, Moses collaborated with Lyrical HI, a spoken thought poet who also ministers the Word of God through rap music.

Finally, if you like fantastic gospel songs, this piece will undoubtedly deserve a spot on your soundtrack

Daddy wey dey pamper lyrics

If nor be you wey dey carry me

If nor be you when dey anchor me

If nor be you when dey open doors for me

If nor be you dey speak on my behalf when men dey back bite me

You be everything wey I get

Say out of my belly shall flow rivers of living water like Niger delta

Since I know you, I nor dey run kitikiti, I nor dey run katakata

I nor dey run helter skelter

You’re my refuge and fortress, na you be my perfect shelter

Who reach you for this constituency

You’re called the monarch of the universe

That is why you’re not a local government chairman

Monarch of the universe naim dem dey call you

That is why you’re not a local government chairman

You pick us from the miry clay, Set us high above the stage

When Men say there’s a casting down

We nor need to gym to say there’s a lifting up

When Men say there’s a casting down

We, we nor need to gym to say there’s a lifting up

God of capital, God of hallelujah, God of wonders

My men from South South call u osalugbua

Some of them look life finish call you Tamuno

Some say u be eledumare

Some from the east say Chineke bi nighwe

Some dey call you ikukuoma nonya

Hausa man look you call you Sariki Salama

Na u be Sariki Salama

Mai nayi daka soni haka

Wetin I do wen be say u love me like this

If nor be for you popsi me I nor know where me for dey

My aim for this life na to project you, because you deserve to be known

Dem nor know how Sleepless nights jam us but u came thru for us

You became our intro, You became our spokeman

You became the one

This life for nor really make sense without u senior

Senior u sent your only begotten son make e come, make e come anchor for us

Lord Jesus me I can’t take your place

Your place na your place

Everything wen man be na God naim make am

I say Anything wen man be na God make am

Men dey travel go Dubai just to go seek for pleasure

But you there’s no where to go

You’re your own environment

That’s is why you created everybody to bring you pleasure (Even when I fall your hand)

You still dey hold my hand

Lover of my soul, You nor dey break my heart

I’ll sing about your mercy

I’ll sing about your grace

Na u dey burst my brain

Every night and day

Daddy wey dey pamper

Daddy wey Dey bless

Forever you’re my father

Na u dey give me rest

When I look around

I see your faithfulness

I’ll bow down on my knees

Cos na u wey be the best

Daddy wey dey pamper

Daddy wey Dey bless

Forever you’re my father

Na u dey give me rest

When I look around

I see your faithfulness

I’ll bow down on my knees

Cos na u wey be the best

Oh oh oh oh oh oh oh oh

Oh oh oh oh oh oh oh oh

I’llbow down on my knees

Cos na you wey be the best

Even when I fall your hand

You still dey hold my hands

Lover of my soul, You nor dey break my heart

I’ll sing about your mercy

I’ll sing about your grace

Na u dey burst my brain

Every night and day

Daddy wey dey pamper

Daddy wey Dey bless

Forever you’re my father

Na u dey give me rest

When I look around

I see your faithfulness

I bow down on my knees

Cos na u wey be the best

Daddy wey dey pamper

Daddy wey dey bless

Forever you’re my father

Na you de give me rest

When I look around

I see your faithfulness

I’ll bow down on my knees

Cos na you wey be the best

You say cast your bread upon the living waters

And when I do so when I come see am na jumbo

But sometimes we dey loose guard Like lord Lugard

But u still dey surprise Ronaldo how u take dey show us Mercy

Because the path of the Just is like a shinning light

That shines brighter and brighter unto a perfect day

We always step into prepared blessings

If God put u on, No man fit switch u off

So Who art thou o great mountain

Wetin dey worry you

Who you be where God dey

God is more real, more real than madrid

I say God is more real, more real than than Madrid

If God hand dey your on top ur matter

Be rest assured say you go occupy space

Baba we nor come here to do anything

We’re just grateful

We’re grateful for amazing grace

Can we sing it together (say)

Even when I fall ur hand

U still dey hold my hand

Lover of my soul

U nor dey break my heart

I’ll sing about your mercy

I’ll sing about your grace

Na u dey burst my brain

Every night and day

Daddy wen dey pamper

Daddy Wey Dey bless

Forever you’re my father

Na u dey give me rest

When I look around

I see your faithfulness

I’ll bow down on my knees

Cos na u wey be the best

(Sing even when i fall your hand)

Even when I fall ur hand

U still dey hold my hand (eyy)

Lover of my soul (na you)

U nor dey break my heart

I’ll sing about your mercy

I’ll sing about your grace

Na u dey burst my brain

Every night and day

Daddy wen dey pamper

Daddy Wey Dey bless

Forever you’re my father

Na u dey give me rest

When I look around

I see your faithfulness

I bow down on my knees

Cos na u wey be the best

You u fully load me with benefits

Everyday of my life I dey collect back to back wotowoto

I stand amazed in your presence

Knowing that you can do far beyond what I can think nor imagine

Amazing God you always come thru for me

You’re my refuge and my fortress

Without you this life is worthless, God of the hills and the valleys

God of the Men and the papis, I say God of the hills and the valleys

God of the Men and the papis

All sufficiency, With you there’s no emergency

I say with you there’s no emergency

You forgive my sins and grant me amnesty

You, u forgive my sins and grant me amnesty

Na you, na you run am for me

You’re a father and a friend, I call you my own bestie

I say you’re a father and a friend, I call you my own bestie

Papa nor be lie I come lie for this platform

I go talk am as e be

This life nor go make sense

This life nor go make sense without you honestly

This life nor go make sense without you honestly

Na you dey pamper

Na you dey love

Na you dey set Compass without maths set

Na u dey pamper

Na u dey love

When dem put bolt dey waka dey go

U know say for u to catch up

U no need to put bolt u waka on top water

When dem don put bolt dey merchandise

You u know say you for you to sail thru

You no need to book bolt

You waka on top water and you catch up

Who reach u, heaven and earth dey adore you

Men dey bow before u, the 24 elders when dem bow na glory naim dem dey talk

Bcos dem dey see different versions of u

See different versions of your doings

Me I for nor dey this platform dey talk like this

If nor be you when dey pamper

If nor be you when dey show mercy, if nor be you when dey show love

If nor be you wey dey front movement for me

Even when I fall your hand

You still dey hold my hand

Lover of my soul, You nor dey break my heart

I’ll sing about your mercy

I’ll sing about your grace

Na u dey burst my brain

Every night and day

Daddy wey dey pamper

Daddy wey Dey bless

Forever you’re my father

Na u dey give me rest

When I look around

I see your faithfulness

I’ll bow down on my knees

Cos na u wey be the best

Oghenetega

You, you’re re Alpha and omega

Your goodness and mercy dey follow me up

Like say I be new convert

Who can battle with the Lord na

Not even May weather

Lord Jesus

On the cross of calvary you nor fall our hands

Because your mind dey

You dey burst our brain on a daily base

But na your head Naim d blood come out from

God of Abraham, Issac and Jacob

You made all things beautiful in your time with no makeup

You collect those things that be not

As though they were

Na so you take tell Lazarus to wake up

I nor come here to come Caparisone because this one nor be bobo

Fenton is a talented and experienced news and entertainment writer at TopNaija, passionate about sharing stories that matter. With a keen eye for detail and a talent for crafting engaging and compelling content, he has built a strong reputation as a reliable and insightful writer. Fenton is a dedicated and talented writer committed to producing high-quality content that is informative, entertaining, and engaging.

Trending