Connect with us


Music

Minz – WO WO [Lyrics]

Published

on

Minz Wo WO

Minz, a gifted Nigerian musician known for his sensational singing and songwriting skills, has released a new masterpiece titled “WO WO.”

This fantastic work of art is not to be missed, and if you appreciate great music, it is sure to find a place in your music collection.

Don’t hesitate to listen and share your thoughts on this delightful masterpiece!

Listen HERE

 

WO WO Lyrcis

I say
Wo wo
Too many things I dey think wo wo
I never talk anything wo wo
Dem don dey do shakiti bobo
Hmmm on God
This life e sweet but e fit wo wo
I pray to God make my blessings fall

Tell the kele do proper
Get the money, live soft life, ah ah
Say they want to link for vibes
On my neck it’s ice water, ah ah
After the club last night, ah
Wake up with hangover, ah
Two Kele for my side, ah ah
Wey I no fit recognize

Worry me
Omo make nothing worry me
Jah don cover me
So they cannot see me
Kan to ri mi tan mo ti lo ammunition
They hating on my ambition
I’m a sweet sensation
Girls won komije raw

Wo wo
Too many things I dey think wo wo
I never talk anything wo wo
Dem don dey do shakiti bobo
Hmmm on God
This life e sweet but e fit wo wo
I pray to God make my blessings fall

They hating on my ambition
Girls love me ’cause I am too sure
I know she’s naughty by nature
I love her ’cause I’m on mixture
So issa different vibration

Omoge po
Bebe n lo
I no dey take them too serious (mmhmm)
She say she love my new lifestyle
Thank God say she no know me before

Back when things wo wo
Too many things I dey think wo wo
I never talk anything wo wo
Dem don dey do shakiti bobo
Hmmm on God
This life e sweet but e fit wo wo
I pray to God make my blessings fall

Kan to ri mi tan mo ti lo ammunition
They hating on my ambition
I’m a sweet sensation
Girls wan finish me raw

 

Fenton is a talented and experienced news and entertainment writer at TopNaija, passionate about sharing stories that matter. With a keen eye for detail and a talent for crafting engaging and compelling content, he has built a strong reputation as a reliable and insightful writer. Fenton is a dedicated and talented writer committed to producing high-quality content that is informative, entertaining, and engaging.

Advertisement
Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Trending