Connect with us

Music

Lyta x Picazo Rhap – For My Hood

Published

on

Lyta For My Hood Mp3 Download – After his controversial exit from his former record label “YBNL“, Rapper Lyta who kicked off his acting career just few weeks after leaving Olamide’s YBNL record label in a controversial way. The young rapper has now teamed up with sensational Music producer Tmixbeats to voice his mind about happenings on the street.

Download Mp3

(Intro)
Oh yeah yeah, call me Lyta, Picarzo

(Chorus)
For my hood we just dey fake am, fake smile, fake love even fake life
O funny, we no know the real one but I dey learn everyday, so I keep my head up
Na me know where dey pain me for body, I leave the hood go look for money
If I know in, I know dem go laugh me, so I’m not giving up for nothing

(Verse 1 – Picarzo Rhap)
Rolling rolling action, wo kosere mo, money on my mind wo oga Ade mi o sere mo
Mo fe jeko ma ye won pe Picar o kere mo cos enemies to jade s’oro mi wo ni dele mo
See this rappers dey be like kini mo gboju le na but beat yi ni pot mi, rap ni mo gbelena
RIP Awolowo, Sir Ahmadu Bello, won fe fi tiwon koba mi, awon akosi b’ero
Okay see let me tell you, orire o fero, ain’t letting my goons go, call me pikin pharaoh
Awon kan ni mo ti ya werey cos oro mi dabi driver ti ko ni conductor but still yet mo shin k’ero
Mo ti na opele sile, won ni kin repete sibe, I stick to the game, obo mi o de le f’ogede sile
E de wa repete sibe, e ko oorun, ke fideti le
Ola mi ti de bayin, ke to lanu fregede si le

(Chorus)
For my hood we just dey fake am, fake smile, fake love even fake life
O funny, we no know the real one but I dey learn everyday, so I keep my head up
Na me know where dey pain me for body, I leave the hood go look for money
If I know in, I know dem go laugh me, so I’m not giving up for nothing

(Verse 2 – Lyta)
Once upon a time, story wasn’t nice, ki gongo to so o, nothing nice for my side
Story no be joke but man dey survive, I kept on hustling, I kept my spirit alive
Badman no dey beef anybody oh, I do my thing no send nobody oh
Hustling from Monday to Sunday oh, if na by strength, omo i for don weak oh
Akunle yan la dayeba, adele aiye, loju ba n ro ni
Wetin go be be, my guy e go be, train weh dey fly even get runway

(Chorus)
For my hood we just dey fake am, fake smile, fake love even fake life
O funny, we no know the real one but I dey learn everyday, so I keep my head up
Na me know where dey pain me for body, I leave the hood go look for money
If I know in, I know dem go laugh me, so I’m not giving up for nothing

(Outro – Lyta & Picarzo Rhap)

Trending