Joeboy – Blessings [LYRICS]

Joeboy released an impressive single titled Blessings and we are here with Joeboy Blessings lyrics.

This new entry is lifted off his newly released EP tagged, “Love & Light“. The EP consists of 5 lovely tracks with a story-line that leads from one to the other.

Download the song HERE

Joeboy Blessings lyrics

I’m on a blessings on blessings on blessings, wey me I dey find
Na blessings on blessings on blessings, wey me I dey find
So don’t worry my brother, my sister you go get your time
‘Cause na blessings on blessings on blessings, wey we all dey find

Baba God abeg abeg o
I don’t want to carry last o
Na why I dey pray and fast o
Make my matter make e no go cast o
Baba God abeg o
I no want to carry last o
Na why I Dey pray and fast o
Make my matter make e no go cast o (Yeah yeah yeah)

Because na blessings on blessings on blessings, I dey find
Na blessings on blessings on blessings, wey me, I dey find

Jesu joor
Answer me
Make your blessings cover me
I no say you dey see wetin I no see so
Make you just dey protect and dey guide me
Oluwa joor
Answer me
Make your blessings cover me
I know say you dey see wetin I no see
So make you just dey protect and dey guide me

Because na blessings on blessings on blessings, wey me I dey find
Na blessings on blessings on blessings, wey me I dey find
So don’t worry my brother, my sister you go get your time
‘Cause na blessings on blessings on blessings, wey we all dey find

O yo-yo-yo
O yo-yo-yo-yo-yo
O yo-yo-yo-yo-yo
O yo-yo-yo

O yo-yo-yo
O yo-yo-yo-yo-yo
O yo-yo-yo-yo-yo
O yo-yo-yo

(Joe, Joe, Joeboy ‘pon deck)

Share
Published by