Music
AV – Big Thug Boys

Ladies and Gentlemen
AV
If you get a woman, hold am tight, o
Me and my guys we dey for bike, o
Na her allocation dey for mind, o
If you leave your woman, she go off pant, o
No be lie, o
We go use the raba blind her eyes, o
Me and my guys we no dey smile, o
Big Thug Boys, we no dey lie o
Big Thug Boys, we no dey fear nobody
And you see wahala, we get am full for body
Only one thing we no dey like na police
One wrong move, you turn to my enemy
So, make you no try me
Oya nah
The thing dey hit me like kpongo (kpongo)
Abeg, bring another shayo, oshey o
Take your lady to the condo (condo)
If we dey hit her, she dey shout “mogbe o”
Oshey o, mukere muke
Mugbele, mukere muke o
Mugbele, mufere mufe o, ah
We dey wear coat, we dey wear ice o
All of our enemies dem broke die o
No competition, no denial
Una be cheetahs, we be lions
Say we dey fly high, man we never fly low
If we dey move, we no dey fear go slow
No competition, no denial
Una be cheetahs, we be lions
Big Thug Boys, we no dey fear nobody
And you see wahala, we get am full for body
Only one thing we no dey like na police
One wrong move, you turn to my enemy
So, make you no try me
Oya nah
The thing dey hit me like kpongo (kpongo)
Abeg, bring another shayo, oshey o
Take your lady to the condo (condo)
If we dey hit her, she dey shout “mogbe o”
Oshey o, mukere muke
Mugbele, mukere muke o
Mugbele, mufere mufe o
The thing dey hit me like kpongo (kpongo)
Abeg, bring another shayo, oshey o
Take your lady to the condo (condo)
If we dey hit her, she dey shout “mogbe o”
Oshey o, mukere muke
Mugbele, mukere muke o
Mugbele, mufere mufe o, ah