Connect with us

Music

Download: Timaya Ft. Burna Boy – Pull Up [Audio+Lyrics]

Published

on

Egberipapa of Bayelsa, Timaya has released his latest project and here’s a new single titled “Pull Up” which was produced by Kel P and mixed by STG.

The lovely tune is off his set to be released 7th studio project titled ‘Chulo Vibes’, a 9-track E.P. This new jam is coming few days after he dropped “Balance”.

Timaya ft. Burna Boy – Pull Up Lyrics
[Intro]
Eh yaya
Ya ya ya ya ya
Ya ya ya ya ya
It’s Kel P vibes
Leggo

[Timaya]
When the girl them pull up
Giddem that thing wey dey make them craze
I’m that guy wey dey make them craze
Step inna the place say the girlie dem craze

When the girl them pull up
Giddem that thing wey dey make them craze
I’m that guy wey dey burst their brain
Step inna the place say the girlie dem craze

Right now them realising
Long time ago, nobody know Soundbwoy wan analyze it
Nobody know how the thing go
Tell them make them know

[Burna Boy]
Anything can happen when the girl them come around
Them no send me before but you know dem love me now
E dey give them pepper, people say we don dey proud
As e be now, anything is allowed

[Timaya]
Pull up pull up
Giddem that thing wey dey make them craze
I’m that guy wey dey make them craze
Step inna the place say the girlie dem craze

When the girl them pull up
Giddem that thing wey dey make them craze
I’m that guy wey dey burst their brain
Step inna the place say the girlie dem craze

Right now they realising

Say make I give it to you o
I go give it to you
All that you need to do o is dance a burukututu
Oluwa Burna lomo
I no be adetutu rara
Look! I no be mugu
I go do you magic, e be voodoo (juju)

[Timaya]
When the girl them pull up
Giddem that thing wey dey make them craze
I’m that guy wey dey make them craze
Step inna the place say the girlie dem craze

When the girl them pull up
Giddem that thing wey dey make them craze
I’m that guy wey dey burst their brain
Step inna the place say the girlie dem craze

Right now they realising
Long time ago, nobody know Soundbwoy wan analyze it
Nobody know how the thing go
Tell them, make them know

[Outro – Burna Boy]
Anything can happen when the girl them come around
Them no send me before but you know dem love me now
E dey give them pepper, people say we don dey proud
It’s STG

Nigeria’s top youth newspaper - actively delivering credible news, entertainment, and empowerment to 50 million young Africans daily.

Advertisement
Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Trending