Connect with us


Music

Download: Teni – Pareke [Audio+Lyrics]

Published

on

After the success of her recent single Fargin, which got her signed to Dr Dolor Entertainment, soaring female artiste – Teniola Apata popularly known or Makanaki as she’s often called delivers yet another beautiful new school highlife sound with Pareke.

It’s really amazing how Teni was able to cut around different tribes within one song on this impressive effort!

Listen, download and share!

DOWNLOAD MP3 TENI PAREKE

Teni – Pareke Lyrics

Ogogoro be like woman o
if u shack am u go high o
Dr. Dolo Entertainment

wetin shack woman pass o o o
Na money money
wetin shack man pass o o o
Na Ikebe o ikebe o ikebe o

Oya baby pareke
Everybody start dey pareke
for Isolo dem dey pareke
in the lungu dem dey pareke
for unilag dem dey pareke
everywhere dem dey pareke
for Enugu dem dey pareke
for okota dem dey pareke pareke pareke

give me sweet palmi o
I want taste your palmi o
wey the dance? wey the party o?
I want to dance and faji o
who feel dance show me na na na
where dem dey show me na na na
who get craze show me na na na
where dem dey show me na na na

eypanji prokoti
E say Teni baby roll waist

eypanji prokoti
E say Teni baby make e roll waist

wetin shack woman pass o o o
Na money money (he he he he)
wetin shack man pass o o o
Na Ikebe o ikebe o ikebe o

Oya baby pareke
Everybody start dey pareke
for Isolo dem dey pareke
in the lungu dem dey pareke
for unilag dem dey pareke
everywhere dem dey pareke
for Enugu dem dey pareke
for okota dem dey pareke pareke pareke

This ikebe go put you for trouble o
Omo stop to dey fumble o
If You talk to much u go mumble o
My ikebe … U go stumble o
U go dey do like a paraga person
U go dey start to dey Waka like a paraga person
U go dey drink like a paraga person
Start to dey move d… Like a paraga person

eypanji prokoti
E say Teni baby roll waist

eypanji prokoti
E say Teni baby roll waist

wetin shack woman pass o o o
Na money money (he he he he…listen)
wetin shack man pass o o o
Na Ikebe o ikebe o ikebe o

Oya baby pareke
Everybody start dey pareke
for Isolo dem dey pareke
in the lungu dem dey pareke
for unilag dem dey pareke
everywhere dem dey pareke
for Enugu dem dey pareke
for Okota dem dey pareke pareke pareke pareke

Ileke fe jabo (fe jabo)
ibebe to n’gbona to n’gbona

Ileke fe jabo (fe jabo)
ibebe to n’gbona to ngbona

Ileke fe jabo (fe jabo)

Shizzi
Dr. Dolo Entertainment

Nigeria’s top youth newspaper - actively delivering credible news, entertainment, and empowerment to 50 million young Africans daily.

Advertisement
Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Trending