Connect with us


Music

Download: Peruzzi – Majesty

Published

on

Off his highly successful body of work called “Heartwork (EP)”. raving DMW act, Peruzzi drops a new track titled “Majesty”.

Download, enjoy and share!

 

DOWNLOAD MP3

 

Peruzzi – Majesty Lyrics

[INTRO]
Baby you’re a miracle in my life
Cinderella
bang bang bang
Pre bem bem bem
Bem bem bem bem bem bem
Speroach beats

[VERSE 1]
Don’t be shy
I no fit move until I see your light
I cry a river
If I fit walahi
pre bang bang bang
Baby malo gbagbe
Ah! Say na your cruise I like
Show me that your miracle tonight
Take me higher
I wanna feel alright

[HOOK]
If I gum body
Baby go say you dey totori
And I no want to dey bother you
But I wan know if you
sure me
sure me
If I gum body
Baby go say you dey totori
Me I no want to dey bother you
But I wan know if you
sure me
sure me

[CHORUS]
Nwanne if you see the mame
Her Royal Majesty
Pikin wey fine like this
She suppose dey with me
Nwanne Nwanne
I say nwannem
if you see the mame
Her Royal Majesty
(Her Royal Majesty)
Pikin wey fine like this
(pikin dey fine like this)
E suppose dey with me
(Suppose dey with me)

[VERSE 2]

I promise to kiss you before you wake up
Love you without the makeup
Baby don’t break up
I touch down before the takeoff
Yeah e yea
Luckily for me
You know my p
they say I take you personal
I no fit disagree
Omo na confirm p
if you check am
True talk I no dey runs am
Come through for my area
So I for like give you your own plan
Luckily for me
You too sabi
Dem say I wan dey take you personal
I no fit disagree

[CHORUS]
Nwanne if you see the mame
Her Royal Majesty
Pikin wey fine like this
suppose dey with me
Nwanne Nwanne
nwannem
if you see the mame
Her Royal Majesty
(Her Royal Majesty)
Pikin wey fine like this
(pikin wey fine like this)
E suppose dey with me
(suppose dey with me)

[OUTRO]
Kiss you
Wake up
Love you
Love you without makeup
Kiss you
Wake up
bang bang bang
Speroach beats
Swaps…swaps

Nigeria’s top youth newspaper - actively delivering credible news, entertainment, and empowerment to 50 million young Africans daily.

Advertisement
Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Trending