Connect with us


Music

Download: Solidstar – Wicked [Audio+Lyrics]

Published

on

Solidstar starts the brand new year with a brand New tune titled “ Wicked ”.

He released Wicked as a song of apology to his fans for his long lingering leave from the music scene.

The singer who has since set up his Shabba Records Label having left Achievas has been steadily working his way back to top tier of Music Artists in the country

Download, Listen and Enjoy!

FREE MP3 DOWNLOAD 

Solidstar – Wicked Lyrics

[INTRO]
Shaaba
Micon
Yeah yeah

[VERSE 1]
All my fans wey dey para for me
Am so sorrry
Na the girls dem carry me go yo oh
My fans wey dey para for me
Am so sorry
Dem still dey carry me go oh

Wetin a man go do without the girl dem
The girls are made for the man dem
Chai body dey do me something yeah
Girl your body calling yeah

[CHORUS]
Wicked wicked
Girl your body is wicked
Wicked wicked
Girl your body is wicked
Speechless Speechless
For your booty am speechless
Speechless am speechless
For your body am speechless

[HOOK]
Chai
Ojekeje
Orekete
yeah yeah
Omalicha
Baby nwayo
Okpekete
Ojekeje
Omalicha
Baby nwayo
oh oh oh
Shabba
Micon
Ojekeje
Orekete
Ojekeje
Omalicha
baby nwayo

[VERSE 2]
Mama say make I no go
Say let the girls dem loco
But my spirits no dey lie oh girl
I have found something in you oh baby

[CHORUS]
Wicked wicked
Girl your body is wicked
Wicked wicked
Girl your body is wicked
Speechless Speechless
For your body am speechless
Speechless am speechless
For your body am speechless

[HOOK]
Chai
Ojekeje
Orekete
yeah yeah
Omalicha
Baby Wire
Okpekete
Ojekeje
Omalicha
Baby wire
oh oh oh
Ojekeje
Orekete
Ojekeje
Omalicha
baby wire

[VERSE 3]
Am feeling funny
Looks like am horny
Chai
Body dey do me something yeah
Girl your body calling yeah

[HOOK]
Chai
Ojekeje
Orekete
yeah yeah
Omalicha
Baby nwayo
Okpekete
Ojekeje
Omalicha
Baby nwayo
Indomix
Ojekeje
Orekete
Ojekeje
Omalicha
baby wire

Nigeria’s top youth newspaper - actively delivering credible news, entertainment, and empowerment to 50 million young Africans daily.

Trending