Connect with us


Music

Download: Kcee – Protect Us

Published

on

In preparation for the forth-coming Uli Music Festival 2018, Five Star Music artist, Kingsley Chinweike Okonkwo widely called Kcee drops his last single for the year 2018 dubbed “Protect Us”.

This one is a song of prayer, asking the Lord for protection from the evil ones and it also samples the instrumental of veteran reggae star, Marvelous Benji.

The Uli Music festival is set to take place on the 30th of December at Uli Central school field, Uli Centre and it is powered by Five Star music and will feature performances from Timaya, Phyno, Nigga Raw, Illbliss, Funny Bone, Okey Bakassi and others.

Listen, download and share!

DOWNLOAD MP3 KCEE PROTECT US

Kcee – Protect Us Lyrics

Bad man!
Wetin me your aim?**
Or you no know say it’s too late to fail?
Abeg listen to this one

Boys know dem no like us
No matter what them do
Jah jah know dem no fit stop us
Papa guide and protect us
From the evil ways
Jah jah know dem no fit see us
See the people wey no like us
No matter what them do
Jah jah know dem no fit stop us
Papa guide and protect us
From the evil ways
Jah jah know dem no fit see us

Tell the ones wey dey envy
We are too loaded to empty
Bad man no send me
But Oluwa dey my case
And dem no fit to stop me
Them bin no want make we kolongo, ehen
We dey chop, we dey flex, we dey jogodo
All the girls dem dey whine, dem dey selense
Them dey dance to the beat, them dey sengeme

Them bin no want make we kolongo,
We dey chop, we dey flex, we dey jogodo
All the girls dem dey whine, dem dey selense
Them dey dance to the beat, them dey sengeme

Boys know dem no like us
No matter what them do
Jah jah know dem no fit stop us
Papa guide and protect us
From the evil ways
Jah jah know dem no fit see us
See the people wey no like us
No matter what them do
Jah jah know dem no fit stop us
Papa guide and protect us
From the evil ways
Jah jah know dem no fit see us

What is the aim them after?
See the barty boy wan kill my laughter
We dey flex
Them dey vex, dem dey para
But we no send, cause baba God dey the matter

Them bin no want make we kolongo,
We dey chop, we dey flex, we dey jogodo
All the girls dem dey whine, dem dey selense
Them dey dance to the beat, them dey sengeme

Them bin no want make we kolongo,
We dey chop, we dey flex, we dey jogodo
All the girls dem dey whine, dem dey selense
Them dey dance to the beat, them dey sengeme

Boys know dem no like us
No matter what them do
Jah jah know dem no fit stop us
Papa guide and protect us
From the evil ways
Jah jah know dem no fit see us
See the people wey no like us
No matter what them do
Jah jah know dem no fit stop us
Papa guide and protect us
From the evil ways
Jah jah know dem no fit see us

Haaa!!
I see as we dey tell you na
E-money, K-Money, God money
We just dey here just dey chill out
Based on five-star level
Anybody wey plan bad for you
HolyGhost!!
Yeba
Leggo
Oya na

Nigeria’s top youth newspaper - actively delivering credible news, entertainment, and empowerment to 50 million young Africans daily.

Advertisement
Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Trending