Connect with us


Music

Balloranking – Omo Ogbon Ft. Lyta

Published

on

Ooh (ooh)Ooh, oohOoh-oohI am ballorankingEh-eh, ehDu-du-du, du, du-du-duDi-di-da, di-di-daHmm, di-da-di(Bhad’, Bhadman Rhedi)
This matter got bad man thinkin’, omo ogbon (omo ogbon)Mo gb’oja, mo fi sh’ara jo (sh’ara jo)Na fine updatin’ (fine update), omo ogbon (omo ogbon)Gbedu me ah speak am ganMe, no dey care whole damn nothin’, k’oma gbo (k’oma gbo)Na we dey give them liver ganMe, I go dey para ganI dey para lo (I dey para lo)Pelu okan kan, moni igbagbo oh
Pelu okan kan, moni igbagboSay everythin’ ko po’ (‘verythin’ ko po’), possible (possible)Omo, me, I no dey foh (me, I no dey foh)And if I no dey talk, I know wetin I fit do (know wetin I fit do)Sacrifices just to be an OG (4G)For long way, I dey go, mo mo igbo yiMio fi jeun, never forget what she told me (what she told me)(“Anythin’ you do, omo mi, make sure you win)So, me put God first, family next (family next)If you don bless, nobody haffi contest (oh)If you don bless, nobody haffi contestIf e don drop, me, I won pop (If e don drop, me, I won pop)Have a good time, party ’til sun down (party ’til sun down)(Have a good time, have a good time, yeah)
Oh-oh, ayy (oh-oh, ayy)I go j’aye today (I go j’aye today)Pour joy upon my sorrow (pour joy upon my sorrow)Mio m’eyin wa ola (mio m’eyin wa ola)I go pass through even the way is narrow (is narrow)Baami, I no wan dey borrow (borrow)Even if life no balance (even if life no balance, oh)Even if life no balance
This matter got bad man thinkin’, omo ogbon (omo ogbon)Mo gb’oja, mo fi sh’ara jo (sh’ara jo)Na fine updatin’ (fine update), omo ogbon (omo ogbon)Gbedu me ah speak am ganMe, no dey care whole damn nothin’, k’oma gbo (k’oma gbo)Na we dey give them liver ganMe, I go dey para ganI dey para lo (I dey para lo)Pelu okan kan, moni igbagbo oh
Mio m’eyin wa ola but, I must be a manLife no balanceEda kan shee, iwo lon gb’adura wa (iwo lon gb’adura)(Iwo lon gb’adura)Na you be dey guide usCarry me for nine monthPray, make I no minus (say, make I ride on)Let bygone be bygoneSay, me, I be next turn (next turn oh)(Say, me, I be next turn)
I go pass through even the way is narrow (oh-oh)Baami, I no wan dey borrow (‘rrow, oh-oh)Even if life no balance (even if life no balance, oh)Even if life no balance ohEven if life no balance, oh-ohBad Boy ‘Ranking
Advertisement
Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Trending