Connect with us


Music

2Baba – Warriors

Published

on

2Baba – Opo Ft. Wizkid

2Baba – Warriors Lyrics

Uh uh yea yeaYeah yeUh uh ye
E don tay wey men don dey for hereYoung boys just been doing big thingsDem go think say men go fearBut walahi we stand gidigbaWe get one love for hereThat’s why we be warriorWe be bloody survivals
No confuse the thing I no claim senior for hereI just wan talk am how e beI just wan clear the airBecause e plenty for the place I no enter anybody spaceBut in the background you know as you grow bad belle must to showThey must to show so right now
They want to see me failSo I guess I will fail themThey want to see me failSo I guess I will fail themI will fail them big time
Nowadays shey you see things are different from beforeThings dey move speedily jungle don matureWhatever will be will be for sureYou go move you go groove you go hammer if your level pureI think of everything I think about the daysWhen nothing dey to eat no food no work no money to feel high rayBut na story e be today and that time we dey dey chaseWe been dey chase wetin we be no knowAs we start to grow we start to understand say sayYou can not mix oil with waterYou should not add fire to any butterSome would envy dem go envy you to your grave
So right nowThey want to see me failSo I guess I will fail themThey want to see me failSo I guess I will fail themI will fail them big time
Time yea time yea time yeaMake sense Zino foster
Advertisement
Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Trending