Connect with us


Music

Download: Styl Plus – Four Years Waka [Audio+Video+Lyrics]

Published

on

Nigerian vocal powerhouse music group Styl Plus, From their Legacy Album, Release a brand new single titled “Four Years Waka”.

Watch, download and share!

DOWNLOAD MP3

Four Years Styl-Plus Lyrics
S-T-Y-L-PLUS
Oh yeah, we still dey o
Four years don waka
We still dey carry go
Nobody waka, nobody go solo
Baba God o lawa ke si o, na your grace o
A dupe o.
VERSE 1; Shifi
People talk say khaki no be leather
But we have stayed through the rain and the stormy weather
Whether dem like am or whether dem no send or whether
dem pretend
We still dey o.
People talk say one day e go better
But we say that today is already better
For my left and my right
I see Tunde and Zeal
Wetin I fee-eel be say…
Four years don waka
We still dey carry go
Nobody waka, nobody go solo
Baba God o lawa ke si o, na your grace o
A dupe o.
VERSE 2
People say we go breakup when we make money
But we have met and have stayed as a family
Zeal; Whether we fight o
Or whether we quarrel
Over money or girl
We still dey o.
People talk say na me go first go solo
Then I wander how they can see tomorrow o o
Where would I be without Shifi and Tunde e
Maybe I go wound e e e
Four years don waka
We still dey carry go
Nobody waka, nobody go solo
Baba God o lawa ke si o, na your grace o
A dupe o.
Baba a dupe o o o
Baba a dupe o o o
Baba a dupe o o o
Baba
VERSE 3 Tunde
1997 was the year I met Shifi
Later we were joined by Lanre and Yemi
1998 Lanre passed away
Zeal came with a brighter day
2-0-0-3 came T-jazz and Joey
Sunky and Mekoyo produced Olufunmi
Oh how I wish Lanre and Yemi were here
But I thank you Lord cos
Four years don waka
We still dey carry go
Nobody waka, nobody go solo
Baba God o lawa ke si o, na your grace o
A dupe o.

Nigeria’s top youth newspaper - actively delivering credible news, entertainment, and empowerment to 50 million young Africans daily.

Advertisement
Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Trending