Connect with us


Music

Download Music: Yemi Alade – Oga

Published

on

Yemi Alade is in a power mood on her latest single titled “Oga“. The afro-pop fusion tune is produced by Egar Boi, who also produced Alade’s smash “How I Feel”.

Yemi Eberechi Alade, simply known as Yemi Alade, is a Nigerian Afropop singer and songwriter. She gained prominence after winning the Peak Talent Show in 2009, and is best known for her hit single “Johnny”.

The stellar number shows Alade in her “Mama Africa” element, as she easily delivers yet another “bop”.

Listen, download and enjoy!

FREE MP3 DOWNLOAD

LYRICS OGA YEMI ALADE

Ice Water
Yemi Alade
Ehn, ehn, ehn, oga
Ehn, ehn, oga oga
Ehn, ehn, ehn, oga
Ehn, ehn, oga oga
As you see me I be oga
No be package o!
As you see me dem dey call me
Chairman o!
And even if you follow, me go my village
Dem dey feely me o, oo
As you see me for we side na big boys o!
Everything stew, everything nice
Too much sauce, you go fear spice
Las las oo, we go dey alright
Shey you wan bet make we roll dice
No ni no niii oooo
We turn around o
No ni no niii oooo
Oga ni mi o
(Oga like dat)
And the credit e show
Na so we go dey bless up ooo
(Oga like dat)
Dem been think say na joke
But na dem don dey stand up ooo
(Oga like dat)
Family dey buzz my phone
But the money still dey pile up o
(Oga like dat)
The girly is always online
But the data no dey runout o
(Oga like dat)
Ahn, ahn, ahn, oga
Ahn, ahn, oga oga
Ahn, ahn, ahn, oga
Ahn, ahn, oga oga
Obi mo bi mo
Ebubedike
Ice water
Obi mo bi mo
Happy yourself, baby o
Enjoy your life, baby o
Happy yourself, baby o
E sweet for this side, baby o
Wetin dey constant?
Na enjoyment flexing abundance
Enjoyment very important
Enjoyment, living your best life
Everything stew, everything nice
Too much sauce, you go fear spice
Las las oo, we go dey alright
Shey you wan bet make we roll dice
No ni no niii oooo
We turn around o
No ni no niii oooo
Oga ni mi o
(Oga like dat)
And the credit e show
Na so we go dey bless up ooo
(Oga like dat)
Dem been think say na joke
But na dem don dey stand up ooo
(Oga like dat)
Family dey buzz my phone
But the money still dey pile up o
(Oga like dat)
The girly is always online
But the data no dey runout o
(Oga like dat)
Ahn, ahn, ahn, oga
Ahn, ahn, oga oga
Ahn, ahn, ahn, oga
Ahn, ahn, oga oga

Nigeria’s top youth newspaper - actively delivering credible news, entertainment, and empowerment to 50 million young Africans daily.

Advertisement
Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Trending